Friday 2 October 2015

Independence Day: Boko Haram Don Dey Surrender

BH-Surrender

Konfam pipu, beta tin don dey happen for we kontry o, yesterday wey be independence day, up to 80 boko haram members drop gun o, dem talk say dem no do again, dey don surrender.
Director of Army public relation Col. Sani Usman talk say na dem dey cause trouble for Bama town inside Borno State and him come warn all the remaining pipu make dem surrender shap shap, before dey go catch dem.

No comments:

Post a Comment