We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 1 October 2015
Ojuelegba Accident Again! Chai!!!
We never cry finish for the one wey happen for that side and now anoda one don happen nawa o. The talk say na container wey fall for road and e don block road wey b say nobody fit pass dat area. Make God Help us OOOO!!!
Na God go help us 4 dis our country ooo
ReplyDeleteAbi oh
ReplyDelete