Friday 2 October 2015

IMPOSSICANT!!! See This Man Wey Get The Longest Fingernail

man with world's logest fingernails

This one done pass karashika o.The man name na Shridhar Chillal and him don enter Guiness book of records as the man wey get the longest fingernail. O boy the tin long well well o, dem talk say him start to dey keep the fingernail since 1952.
Nawa o, anything fit make person enter Guiness record o, which one u go like to do na.

man with world's logest nails1

1 comment: