Saturday 10 October 2015

Diezani Get Cancer

Diezani Alison-Madueke wants Nigerians to pray for her 

 Konfam Pipu, how una dey this morning, abeg make we look the tori wey enter news this morning say Diezani dey beg with all the 9ja pipu make we pray for am as she wan do surgery for the cancet wey she get.
We sabi all the gist wey dey happen for the plenty money wey dem talk say she kari, but her lawyer don come out talk say all na lie, him say the arrest and accusationsna lie o. We never know which one be true sha,but make we just dey watch and make una still try to pray for am make the surgery go well.

No comments:

Post a Comment