Friday 9 October 2015

Messi Fraud Case


Chai, there is God, see wetin bad belle pipu wan do Messi. We don hear the gist say dem charge Messi to court because of 4.1 million Euros wey him papa dey owe as tax.
Before the court been talk say dem no go put Messi inside the matter as no be him dey owe the money but as e be so, dem don chuk him hand and leg inside the matter o. The club management no like the wahala dey talk say e dey spoil the name of the club but dem say dey go give Messi all the support wey him need until dey finish the matter for court.

No comments:

Post a Comment