Wednesday 23 September 2015

Senator Bukola Saraki: I No Guilty Jor!!!


Konfam 9ja pipu, yesterday Senator Saraki appear for court to show say him hand dey clean. Pipu don dey talk plenty tins since d time wey him been dey dodge d court.
Dem even tok say d time wey him wan enter court d security pipu no gree make him enter the gate of the presidential villa. As e b so, plenty pipu dey tok say sum pipu hand dey d gbege wey Saraki enter so, but wetin we go do na make we cross leg dey look na.



No comments:

Post a Comment