
O blessed daddy wey dey inside heaven. Person no fit dey wey him no go see all dis tins? Rihanna don come outside show nipu wey she chuk ring put inside.
E b like say d tin no dey pain o dats y pipu dey do am anyhow. Anyway wetin man go do nah, make we just chuk eye dey look nah...


No comments:
Post a Comment