Monday 10 October 2016

38 ASHAWO DON BE BORN AGAIN, DEM EVEN DO BAPTISM

The 38 repentant sex workers pose for photo just before undergoing water baptism



38 repentant sex workers in Port Harcourt undergo water baptism

38 repentant sex workers in Port Harcourt undergo water baptism

God don do am again o, see how 38 ashewo  for Port-Harcourt take change and give their life to baba God.
One Apostle Chibuzor Chinyere who be General Overseer for one Omega Power Ministries fulfil im mission as God servant, as e change life of those girls wey don go astray, he bless dem, come do baptisng all of dem one by one. Some of dem don dey speak in tongues while some dey cry as dem dey in spirit. God is good ooo.

No comments:

Post a Comment