The wahala be say Desmond Eliot no gree answer the guy wey dey do cloth for am. The guy, GentleInspired wey be fashion designer talk say since the time wey him dey give Desmond cloth reach now, Desmond no fit help am promote him cloth for him instagram page, even sef Desmond no gree follow am for instagram.
The guy don taya for the matter so tey him kari am post for instagram. The tori no be small matter o...See the thing for here na.....



No comments:
Post a Comment