We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Monday, 10 October 2016
SEE OLD MAMA YOUNGY,
So many pipu dey pray make dem get this kind body, see this grandma wey get am finish, she come fine on top sef. Her name na Bo Talley. everybody just dey talk how she look like sweet 16. Make allow us fine for old age o.
No comments:
Post a Comment