Friday 9 October 2015

DIEZANI GET CANCER AS SHE GO SOON DO SURGERY


Diezani go soon reach hospita for surgery as she don get cancer
Konfam pipu, dem don talk am for public on Thursday inside one statement wey dem read, say former Minister of Petroleum don get cancer. E don reach one week wey dem talk say dem arrest and bail am for bribery and corruption for UK, she don complete her chemotherapy and now  na surgery remain. Her family and loved ones don dey pray say make God allow am survive o. Dem talk say she get breast cancer and her husband dey go join am for UK until the surgery finish. Abeg make una konfam pipu pray say make she survive ooo.

No comments:

Post a Comment