Konfam Pipu, former presido oga Jona don come out talk say na becos HID Awolowo die dats y him fit komot for him haus.
As him go pay the family visit, him take him mouth talk say if no be say d woman die him for still dey dodge for him haus with him wife bcos him don talk say him no go komot for one year after d time wey him leave office as oga presido. Him also talk say make pipu no dey cry as d woman die bcos she live long pass d age wey Baba God talk say man suppose to live.
No comments:
Post a Comment