Konfam Pipu, We know say una dey like awoof, but dis one no go purge belle.
Kia Kia run load dis Konfam kredit. Make d lucky person wey go load am hala us chap chap!
MTN: 6314002858753562
GLO: 121932606638070
Na So We go dey take dey recharge our Konfam Pipu for hia! No say confirm....say KONFAM!!!
Bros eeh!!! Dis kard who cum load am na? Chai!!! I no. Quick see d tin sha. #Godwin
ReplyDelete