Konfam9ja

We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!

Friday, 9 October 2015

Awwwww, Love Sweet O, See The Thing Wey Mrs Eyeama Talk

Vincent Enyeama and wife

Eyah...everybody sabi the gist sey Enyeama don komot for 9ja football and the thing touch effribody well well because we sabi the thing wey make am komot. Him wife sef don chuk mouth for the matter, see the thing wey she write...
Yes! You did well! Hold your head up high my love! I'm so proud of you and your dedicated service to your fatherland for 13 good years. I have witnessed your passion and commitment firsthand. You spent sleepless nights just to analyze every goal you conceded, even if there was nothing you could do to save them. You played through injuries, pains and fatigue. You took the bullets of unjust criticisms, biased and false reporting/information, just to let peace reign. You missed important family moments to honor national call-ups. Thank God for the opportunity/privilege to serve the nation. Thank God for the strength/skill to carry out your duties. Thank God for all the memories( good and bad). You leave as a hero. You bow out as a legend. Our children, grandchildren and future generations will hear and speak of your great deeds. God bless you my husband @vinny2908 God bless Nigeria.
A photo posted by Mrs Enyeama (@promisevincent) on Oct 8, 2015 at 5:23am PDT
Posted by Unknown
Email ThisBlogThis!Share to XShare to FacebookShare to Pinterest

No comments:

Post a Comment

Newer Post Older Post Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

About Me

Unknown
View my complete profile

Make Una Follow Us For Here

Facebook
Twitter
Google +
Share

Popular Posts

  • AWOOF KREDIT: ANSWER AND WIN RECHARGE KARD
    Konfam awoof pipu time don reach again o. This time around the game be say, anybody wey get the answer for the question go kolet bette...
  • 38 ASHAWO DON BE BORN AGAIN, DEM EVEN DO BAPTISM
  • AWOOF KREDIT DEY ROAD OOO!!! Make Una Chuk Eye Well Well O!
    Konfam Pipu, Time don come again ooo!!! Make una tanda gidigba for dis awoof wey dey cum now now now.
  • Konfam Joke Of The Day!
      HUSBAND: Sweetheart! WIFE: Yes honey!
  • Former Presido Oga Jona, Talk Say Na HID Awolowo Make Am Komot For Dodge Dodge
    Konfam Pipu, former presido oga Jona don come out talk say na becos HID Awolowo die dats y him fit komot for him haus.
  • ANODA AWOOF OOO LAGOSIANS!!! FREE BRT
    Lagos state government don land anoda awoof for una door as salah gift
  • See As 9ja Policeman Kari Leg Excort Arm Robbers
      Konfam pipu abeg help me judge this matter o. Dem talk say two robbers wey dia name be Moruf and Saheed kari leg go do tif tif for on...
  • See President Buhari United Nations Yan For Pidgin English
    Konfam pipu our presido don go United Nations Assembly for New York to follow leaders talk how we go take solve problems wey dey affect us...
  • Boko Haram Wan Attack Lagos O!
    Konfam pipu, d tori wey we see inside Vanguard be say boko haram wan take style enter Lagos and dem wan follow Seaport. National Security ...
  • Fire o! Fire o!
    konfam pipu tori no dey finish for dis Lagos o. E b like say hell fire wan take style enter Lagos o.
Konfam9ja ®. Simple theme. Powered by Blogger.