Thursday 24 September 2015

Wetin You Think? Shey E Good Make Woman Ask Man For Relationship



Konfam pipu, abeg make una talk una mind, weda e good make woman take hand approach guy for relationship....if u talk say e good, y u tink say e good, and if u talk say e bad talk wetin make am bad...Oya talk ur mind make we know.


2 comments:

  1. Abeg ooo, eh no good mak woman go tell man say eh lik m, cos na d man eh dy 4 2 go meet a woman come tell m eh mind n feelings

    ReplyDelete
  2. @Damian, Shey e get anywhr wey dem write am for law say na only man go dey toast woman? Abeg anytin. Can happen jare. #Barka_de_Sallah my konfam. 9ja peeps. I dey find my Ram oh

    ReplyDelete