Thursday 24 September 2015

Chief Bukola Saraki Again? Pipu For Kwara Vex Dey Throw The Man Stone O!



Konfam Pipu, as we dey dey chop sallah meat for here, we hear say Kwara pipu don vex so tay dem kari purewater with stone dey fire Senator Saraki with him pipu as dey cum follow pray for Mosque. Na pipu wey dey for twiiter share dis information....


Kwara state prayer








saraki-stoned

1 comment: