Saturday, 26 September 2015

Delta State Skills Acquisition Center Don Turn Sodom and Gomorrah






The house

Konfam pipu, shey e bad make government give pipu place were dem go learn skills wey go fit make dem see food dey chop?  I no gree say na bad tin d Governement of Delta do but the pipu wey dey for dia don turn the place to anoda tin.

As e b so, dey talk say na ashawo pipu full for the place and dem dey use d place dey do kerewa...dat one neva do, na do sum krase pipu enter d place kari all d equipment wey dem dey use to teach pipu skills. Na so the matter be for dat area..Nawa o!

No comments:

Post a Comment