Saturday 26 September 2015

Good Morin Konfam 9ja Pipu



Some of our konfam pipu don dey wait for us to come outside today, those wey dey expect their awoof kredit go get am this morning, others wey no see go try so dat dem go get their own today.
Hope say una sleep well. Salah break don dey come to an end small small, Monday go soon reach but notin spoil we still be konfam 9ja pipu. Make una enjoy una day...

No comments:

Post a Comment