See how u go take no say na side chick you be
My konfam pipu, use all these trick no whether you be side chick, make you find your level
# If the guy no gree carry u go see him family
# If your guy no carry you comot at all, e dey don am as if shit dey your body
# He dey take am days to reply your message, call and pings, and u as babe dey wait am, carry your
two legs run leave am as e no send you
#He dey only call your for night as him dey hide for toilet or cupboard do am
#He no dey remember anytin wey u tell am, wetin concern am
# He no dey keep to plan to see you, he go come switch off phone on top am.
No comments:
Post a Comment