We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 24 September 2015
GOOD MORIN KONFAM PIPU!
Konfam pipu, una good morin oo! How una dey today. We know say una go don dey prepare to sama all d ram wey dey d area, abeg we dey beg una, have mercy on dis animal dem.
But as u dey chop try remain small for we wey dey dis side oo.
No comments:
Post a Comment