Wednesday 23 September 2015

Chief HID Awolowo Burial Go Happen on D 25 of November



Konfam pipu dem don announce the burial of d wife of Late Chief Obafemi Awolowo, Chief Hannah Idowu Dideolu Awolowo.
The woman pikin Rev. Omotola Oyediran don come outside tok say dem go do the burial for November 25, 2015, say by that time the woman go don reach 100 years. She live long o, make her soul rest in peace.


No comments:

Post a Comment