Wednesday 23 September 2015

Unbelievable! Mikel Obi Go Soon Komot For Chelsea

Blaise Matuidi easily beats Mikel to a ball at the World Cup second round game between Nigeria Vs France

Konfam futball fans, Una don hear? Breeze just dey kari tori waka up and down say Chelsea Manager Jose Mourinho wan take style komot Mikel Obi becus him wan buy Blaise Matuidi from PSG for 30 million pounds.
But as e b so, Matuidi get contract with PSG wey go last till 2018, but Chelsea Coach still dey use kona eyes dey look d player. Dis tori na report from Tuttomercatoweb and na dem pass d tori give Africanfootball.com

No comments:

Post a Comment