
Konfam pipu, Senator Kashamu Don kari NDLEA go court o! Him say make court no gree make dem kolet him properties.
But d mata b say NDLEA don gree say dem go appear for d court but dem no wan make Justice Buba dey there bcos him b d person wey make Kashamu dey free from d charges wey dem put against am for court before. As e b so, dem don move d case go September 30, 2015.
No comments:
Post a Comment