Wednesday 23 September 2015

Chief Olu Saraki: D Bad Pipu Wey kidnap Am Don Reduce Money For Release



Konfam pipu, we dey pray make God help Chief Olu Falae wey still dey d hand of those bad pipu wey kidnap am.
A e b so, d bad pipu wey kidnap am don reduce d money wey dem wan kolet to =N90= Million. D family of the man tok say na only =N=2 Million wey dem get, but d bad pipu no gree kolet am bcos e too small. Hmmmm....we dey pray make baba God intervene for dis matter as d Government no fit do anything.

1 comment: