Wednesday 23 September 2015

SOUND SULTAN DON DEY SEE SNAKE ANYHOW



sound sultan don tok say anytime wey im look inside music industry, im dey see snake oo
konfam pipu, sound sultan tok say na snake full music industry, e post different pishur of snake for im instagram page. E come tok say him music pipu dem no dey straight forward. e come advice say make dem dey straight forward, e tok say im dey tame snake as dem go dey dance shoki to im flute.

No comments:

Post a Comment