Wednesday 23 September 2015

ANOTHER ACTRESS DON KPAI, E NO WAIT CHOP ILEYA RAM


Another beautful actress don go meet im ancestor, as she get serious car accident
konfam pipu Nana Gichuru, one kenyan actress don go rest with im ancestor, im instagram followers tok say, dem don suspect say she no say she go soon kpai with the kind message she dey post anyhow. Nana get accident as im car go enta trailer mouth, the pishur of the car go fear una, we pray say she go rest well well in the bossom of the lord. see pishur


1 comment: