Wednesday 23 September 2015

Peter Odemwingie Dey Pray Make Him No Get Anoda Injury

Stoke City forward Odemwingie desperate to maintain fitness

Konfam futball pipu, Odemwingie don try to cum back pitch after d injury wey him get for left knee. The frontline player don cum back in full form but him dey pray make anoda injury no happen again.
Look d tin wey him tok for here....



No comments:

Post a Comment