Sunday 20 September 2015

Shush Tins



Konfam shush pipu make una shout Halleluyah!!! Hope say una go shush today to resharge una spirit. Make una tok wetin pastor prish for una shush 2day make we see weda na konfam sleep una dey sleep wen pastor dey prish, lol.
Abeg still on top d mata, abeg una dey see different names wey shush dey kari? make una shuk eye small for here, if e get d one wey u sabi write am for comment join.






No comments:

Post a Comment