Sunday 20 September 2015

Dem Tok Say Senator Saraki Wan Vex Komot For APC




Konfam Pipu, Una hear say Senator Saraki wan take style komot for APC? D tori just dey waka anyhow for news say Saraki don vex komot APC logo wey dey him twitter page plus him website.
E b like say d tori na true o, but d tin wey him later tok be say him be senate president to effribody both APC plus PDP, dats y him komot d logo. Weda na true abi na lie, na only baba God sabi pass. Make we dey look sha...




No comments:

Post a Comment