Saturday 19 September 2015

IS A GOAL!!! OYA MAKE UNA LOAD DIS KREDIT SHAP SHAP



Konfam Pipu, D way wey Chelsea take wipe Arsenal sef no b small tin o! Make una load dis kredit shap shap to take call ur padi dem as 4 dose wey dey celebrate
and for dose wey dey kry. Sharperly sharperly bigin to dey press ya fone....

MTN: 6350284404754856
GLO: 181205311556039

Make una dey use style dey look bcos e never finish o, we go resharge una anoda awoof today. Peace!!!

3 comments:

  1. Bros eh!!! Dis one na Ooyoo Yo awoof oh. I gett am dis timee around oh. #Godwin

    ReplyDelete
  2. Warri!!! Dis one na weekend jolitainment awoof oh. Abeg God go bless d pocket wey d money come frm.

    ReplyDelete