Wednesday, 16 September 2015

#ShowYaNipu- Pipul Don Dey Throway Nipu Anyhow o!


KonFam Pipu! We don see the one wey dey make man eye shine like Police man Torch o. Dem tok say Naomi campbell don dey throway nipu anyhow for instagram. Make we no tok plenty b4 EFCC go come probe us, carry speed look her instagram page @IamNaomiCampbell. use style see small for here...


No comments:

Post a Comment