Wednesday, 16 September 2015

Oga Dorobucci Don Take Mouth Confess oooo!!!

Don Jazzy receiving his award from the Church.
See as shame take dey cash am
KonFam9ja pipul abeg make una no judge us o bcos na d tin wey we see na im we go carry give una.


We just dey our own jeje, dey tink hw we go take hamma, na im we hear say dem nack award give Oga dorobucci for shush wey dem dey wear white (Cherubim and Seraphim church). Oga dorobucci come shame small tok say him don gree say him be their member. Na the tin wey we see b dat o. U sef see small for here...

Don Jazzy
Him dey pray

No comments:

Post a Comment