Wednesday, 16 September 2015

Number One Pidgin Blog Don Land Ooooooo!!!!


Our  kontry pipul we don land oooo. Konfam9ja blog na koret blog we go carry beta news land for una dormot effriday. Abeg make una Support us well well make we fit get plenty followers like Linda, Bella, ogbonge blog and the rest. We promise say we go give una konfam konfam gist wey go make una happy so tey una go dey ask for our account number. For this blog we go dey do sum kain tins wey go make effribody follow body kontribute beta to helep we kontry. To all our Konfam bobos and sisis dem, we dey hail oooo. No say confirm, say Konfam cos you be konfam9ja person!



1 comment: