We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Tuesday, 22 September 2015
Senate Presido Bukola Saraki On Bail
Konfam pipu,Una don hear? Code of conduct tribunal don grant Senate President bail based on self recognition. Dem say dey don move d case go October 21, 2015.
No comments:
Post a Comment