Tuesday, 22 September 2015

FREE KREDIT DON SHOW O! OYA LOAD


Konfam awoof pipu, oya make una load dis one...But today we go change d game. We get 2 kredit wey we wan give out today (MTN and GLO). Anybody wey answer dis question go kolet free recharge kard shap shap:


Question: Wetin be the koret name of the former minister of petroleum wey just komot for office?

First two pipu wey get d koret answer go kolet d kredit. Send ur ansa with the word ''Recharge me MTN'' or ''Recharge me GLO'' no 4get to put ur email oooo...Enjoy!

6 comments:

  1. RECHARGE ME GLO...DIEZANI ALISON-MADUEKE...josichuks@yahoo.co.uk

    ReplyDelete
  2. RECHARGE ME MTN ...ANSWER is DIEZANI ALISON-MADUEKE (nkiruka.iyiegbu@yahoo.com)

    ReplyDelete
  3. Oya na,wetin dey hold d release of my Krede...Make una Konfam ooooooooooooooooooo

    ReplyDelete
    Replies
    1. Abi na,abi una wan do like Bros Saraki...

      Delete
  4. I don get alert...Na Godwin...Unu tank u oooooooo Awoof na Konfam

    ReplyDelete
  5. I done get alert....Na Godwin ...

    ReplyDelete