Konfam pipu, una don hear am? In case una wan turn to commissioner for Cross river, D governor don komot tok say anybody wey be nominee for the post of commissioner for Cross river state must pass d aptitude test plus integrity test wey him go set for dem.
No comments:
Post a Comment