We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 17 September 2015
Sai Buhari! Sai Baba!
Kontry pipu, Oga presido don carry him leg kum back for we kontry to kontinu d beta tin we him don start. Oga presido go flex small for France, he go chop small french fries..lol, hope say dem no give am french kiss o bkos him no take french leave, una dey feel d rhymes? Oya see d pinshor for here...
No comments:
Post a Comment