We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 17 September 2015
God Don win For Korede Bello
Konfam Pipu, Baba God fit change your levels O as He take do am for korede true true God Win. Korede don show him pinshor d time wey him take start....look d pinshor for here
No comments:
Post a Comment