Thursday, 17 September 2015

God Save Us From Karashika

                             





















Konfam pipu, if you ask me na who I go ask nah? D tin wey man pikin dey see for dis we kontry plenty o.
Una sabi d person wey we dey talk nah, weda na woman him be or na man o, na baba God sabi pass. D guy don carry plenty pinshor post for him instagram page, dey pose anyhow, d stick wey him hol for hand sef, nawa oo....






No comments:

Post a Comment