Konfam pipu, this na 9ja pikins wey dey rock for internet this days and dem sabi dress wella. Number one na Charly boy grand children Michael and Daniel Flora, D boys fine well well and dem sabi dress...
Number two na Maraiah Ekeinde, d pikin of Popular actress Omotola Ekeinde look am here...
Anoda fine pikin na Michelle Gentry d pikin of popular 9ja actress Mercy Aigbe
Make we no forget d popular musician pikin Cameron Okoye, Peter Okoye pikin, look him pinshor for here...
No comments:
Post a Comment