
Konfam Awoof pipu, time don reach for Salah jollification. If you wan win kredit u go answer the question wey we give u and if u answer koret u go win our kredit. Anybody fit win...
The question of the day na: Name 3 actor and 3 actress wey dey act film for Nigeria
Una time don start.. write d koret name o! First to comment go kari d kredit...write una answer with the word "Recharge Me MTN'' or "Recharge me GLO'' put ur email join for the ansa oo. Enjoy!
This comment has been removed by the author.
ReplyDeleteRamson Noah, Desmond Eliot, Chinedu Ikedieze.
ReplyDeleteOmotola Jalade Ekeinde, Ini Edo, Genevieve Nnaji.
Abeg Recharge me Glo. Kennethotabor@yahoo.com
Konfam 9ja wats up?
ReplyDeleteUna too much. Dis na d latest konfam 9ja Blog. I don get alert #GodWin. God bless d pocket
ReplyDelete4 d actors, der name na jim iyke, emeka ike and kennth okonkwo. N 4 d actress, der name na tonto dike, rita dominic and mercy johnson. Recharge me mtn. Damiannkurumeh@gmail.com
ReplyDeletetonto dike Rita dominic and i think hummm
ReplyDeleteWho get this Blog self ?
ReplyDelete