We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Thursday, 24 September 2015
Empire Season 2 Don Show O!
Konfam pipu, Empire Season two don show. As e b so d first show start yesterday 23 September Lucious don shave him hair and plenty tins go happen for dis season. Many pipu don dey wait for this season 2 and e don finally come.
No comments:
Post a Comment