We hear say one plaza for Broad Street, Lagos catch faya. D one wey pain us pass be say all d money wey dey dat plaza fit change our levels for life but d pipu wey d tin affect don sidon for ground cry taya sotey dem use d wata quench d fire. We take style comot dis tori from Punch dis mormor.


No comments:
Post a Comment