We hear say dem don match some naija pipu so tey dem kpai for Saudi
Konfam pipu we hear say pipu wey die for hajj match match reach like 717 and 863 pipu come wound join body.
Naija pipu dey among and different pipu wey come from all over the world. Hmm my pipu dem tok say dem still dey count dey go the number of body wey don kpai. Make we dey pray for our pipu wey dey there o, na God sure pass.
No comments:
Post a Comment