Konfam Pipu, abeg na who we go blame, shey na the road abi na d driver? dem neva cry finish for d trailer wey jump komot bridge 4 Ojuelegba, na him anoda bus dis morning
don nearly jump him own Tank God say e no jump rish ground. Dis one hapun for Oshodi bridge today o. My kontry pipu make we tank baba God o and make drivers dey drive sofri sofri. Take ya eye see d pinshor for here....
No comments:
Post a Comment