Dem Bad belle Pipu |
Aha! Konfam pipu God done dey do am for us oo! 9ja Military wey dey waka waka dey do patrol don kona some bad pipu dem wey no want make dis kontry beta.
Dem say dis pipu dey supply chop chop wey Boko Haram dem dey chop. 9ja Military don try well well to kona dis bad belle pipu, dey don kolet all d tin wey dem dey use dey scatta we kontry. check weda u know anybody for the pinshor.......
All d chop chop dem |
Dis Pipu dey enjoy sha, dats y dem get power 2 dey do bad bad tins |
Oga Solja |
Konfam9ja, we thank una welli well for this Una update.na only Baba God go save our country. Thank God say I no Sabi anybody for there.
ReplyDelete