Saturday 19 September 2015

As E Dey Hot! Chelsea Vs Arsenal Go Nack Am Live Today



Konfam Football fans, E go happen today live as Chelsea and Arsenal go chuk leg for one boot. Pipu dey tok say Fabregas no go get liver to play against him former club Arsenal.
But him don take him mouth tok say no shaking, bcos as him dey enta d pitch so, yawa don gas for him 4ma klub....Who una dey support na and who una tink say go win dis match?

No comments:

Post a Comment