Konfam pipu, we no go fit to do bad belle o, na him we say make we jolly join body with Linda as she dey do her byday today, if una dey waka pass, make una enter her blog go greet am sef.
D lady fine well well o! God dey create person like dis? plus she don try 4dis life wey baba God gif am. E go make sense if to say person go fit go shop beta jollof rice wit skiken for her place. Lol
D babe. Fine no b small. #HBD_LindaIkeji
ReplyDelete