We dey give beta gist wey dey sweet belle well well...make una no say confirm...say Konfam!
Saturday, 19 September 2015
Shooooooo!!! House Geh Wan Cook Him Madam O!
Konfam Pipu, Jo o! make una chuk eye 4 dis matter. E get one haus geh, Esther Abiodun, wey vex kari wata wey dey boil kputukputu, take throway for him madam body.
D mata b say d haus geh been dey para for mind bcos d madam don dey do am bad bad tin 4d haus. As d woman say make she relax for bed o, d haus geh just throway d hot wata for d madam body so dat she go sabi as hell fire dey hot. But as e dey hot, d geh dey police station now and d madam dey hospitu, dis tin happen for Osho street, Lagos Island.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment