Konfam pipu, as e b so Senate Presido Saraki no gree show for court today, maybe him no too well bcos of high blood pressure, but him send him legal counsel, Mahmud Magaji make him represent am.
But prosecuting counsel, M.S. Hassan dey shake head say No o! court must to give Saraki bench warrant bcos him no appear for court....make una no comot eyes, una go see d remaining tori
No comments:
Post a Comment